Tuesday, July 21, 2026
News Upfront
  • Home
  • National News
No Result
View All Result
News Upfront
Home National News

Schoos Dem No Go Go back for dis Mon, Na Tok dis for College schoo Minister

Louvier Kindo Tombe by Louvier Kindo Tombe
April 21, 2020
in National News
0
Schoos Dem No Go Go back for dis Mon, Na Tok dis for College schoo Minister

Minister for College Schoos for Cameroon

0
SHARES
96
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

Minister wey di commandia College schoo dem for Cameroon, wey dem di callam say madam Nalova Lyonga don deny like Pontius Pilate toli say schoo get for continue inside dis April Mon.

De big madam bi deny am dis toli today for inside ngomna toli house.

Dis na taim wey doci don scater for sosha media say schoo pikin dem go turn back for schoo for numba 12 day for dis very Mon.

Ei tok again say, de doci na lie lie doci becoz say no be she stop de schoo taim wey problem for Coronavirus enter contry.

As ei be di tok say make Cameroonians dem no follow dat lie tok, ei explainam say if anything like dat di happen as the fake doci tokam, ie di go na for prime minister Dion Ngute and for President Biya because na dem get de powa for make dat kind tok.

After dis tok, plenty pipo don di check say why and who fit make dat kind doci way get all small small information as way pikin dem for primary and college be get for do practicals and writing for public exams.

Daso some other pipo tok say madam make de bafia dance becoz dem be wan know how way contry pipos go receivam.

Taim way de fake doci be di scater for sosha media, some dem be ask say na prophesy or na black magic way ngomna wan doam make corona clear for contry before de taim as number for corona pipos for Cameroon don go up well well.

Jes now big docta dem and researchers dem neva get de cure for CoronaVirus.
Dem di only use na alakind mukele for domo corona.

By Macwalter Njapteh

Previous Post

Counter COVID-19, Transport Minister Tells Cameroonians to Wear Masks, Else No Public Transportation

Next Post

When Bars Become Confinement Rooms

Related Posts

At National Management Days, CAMTEL Boss Outlines Strategy Behind Revenue Surge
National News

At National Management Days, CAMTEL Boss Outlines Strategy Behind Revenue Surge

June 25, 2026
“No More Time to Talk”: Civic Watch Association Demands Action as Lawmakers, Media, Civil Society Unite Against Hate Speech 
National News

“No More Time to Talk”: Civic Watch Association Demands Action as Lawmakers, Media, Civil Society Unite Against Hate Speech 

June 19, 2026
Beyond Polio: Cameroon’s Newly Inaugurated Lab Sets New Standards for Disease Surveillance
National News

Beyond Polio: Cameroon’s Newly Inaugurated Lab Sets New Standards for Disease Surveillance

June 14, 2026
GABON : Libreville Special Court Convicts Four Ivory Traffickers
National News

GABON : Libreville Special Court Convicts Four Ivory Traffickers

June 12, 2026
Camtel Launches Memorial Exhibition Ahead of Cameroon’s First Telecom Museum
National News

Camtel Launches Memorial Exhibition Ahead of Cameroon’s First Telecom Museum

June 10, 2026
Digital Sovereignty: Public Applauds Strides of Camtel’s Zamengoué Data Center at SAGO 2026
National News

Digital Sovereignty: Public Applauds Strides of Camtel’s Zamengoué Data Center at SAGO 2026

June 10, 2026
Next Post
When Bars Become Confinement Rooms

When Bars Become Confinement Rooms

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

BROWSE BY CATEGORIES

  • AMA
  • National News
  • Outside The Jungle
  • UPFRONT GREEN INITIATIVE

BROWSE BY TOPICS

actualité Africa Alamine Ousmane Mey Anglophone Cameroon anglophone crisis Atanga Nji AWIM back to school Blondel Silenou CAMASEJ Cameroon Cameroon news Cameroun Camtel climate change Corona Virus Covid-19 DefyHateNow digital transformation Dion Ngute Elecam elections Fecafoot Gabon GDA Hon Agho Oliver Huawei ICT University IDPs Judith Yah Sunday Judith Yah Sunday Epse Achidi Local Youth Corner Cameroon LOYOC Minepat News Nigeria Pa Tom Paul Biya Paul Tasong PM Dion Ngute President Paul Biya prof Victor Mbarika UNDP UNICEF WPFD YIBS

Follow us on Social Media

POPULAR NEWS

  • Bafoussam: Health facility shuts down after personnel tests positive for Covid-19

    Bafoussam: Health facility shuts down after personnel tests positive for Covid-19

    32 shares
    Share 8 Tweet 0
  • Molyko-Buea: Corpse of 21-year-old girl found in Decomposing State

    26 shares
    Share 26 Tweet 0
  • Fon Commits to Dissolve Seperatist Fighters From Territory

    0 shares
    Share 0 Tweet 0
  • Yaounde: Bafanji community raises over 29 MFCFA for Fon’s palace reconstruction project

    8 shares
    Share 0 Tweet 0
  • COVID-19, Poisoning or Road Accident: What killed Prophet Frankline Ndifor?

    16 shares
    Share 16 Tweet 0

Recent News

  • Looting the Lungs of the East: How a Mining Project Threatens Cameroon’s Ngoyla Reserve and the Baka People
  • At National Management Days, CAMTEL Boss Outlines Strategy Behind Revenue Surge
  • “No More Time to Talk”: Civic Watch Association Demands Action as Lawmakers, Media, Civil Society Unite Against Hate Speech 

Category

  • AMA
  • National News
  • Outside The Jungle
  • UPFRONT GREEN INITIATIVE
  • Cart
  • Checkout
  • Contact
  • Environment
  • Farmpower encourages aspiring farmers on modern farming techniques for commercial benefits
  • Log In
  • Member Directory
  • My Account
  • My account
  • My Profile
  • News Upfront – We Break Beyond the Breaking News
  • PAP party gives self a pass mark for the past one year
  • Reset Password
  • Shop
  • Sign Up

© 2020 News Upfront - Website Designed by SoftestWeb Inc.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In

Add New Playlist

No Result
View All Result
  • Home
  • National News

© 2020 News Upfront - Website Designed by SoftestWeb Inc.