The best way for give nzolo for Corona virus na seh make Ngomna bring all players for field, stop dohmoh for NW/SW and den wipe tears for business pipo dia eyes.
Na big fresh toli dat weh comot for inside chairman Fru Ndi yi party and na oga Joshua Osih signam.
The book tok seh Ngomna di shidon for ngola wan dohmoh Corona (CoroCoro) yi one, weh yi no moooh. Seh mek opposant dem, pipo for civil society, God pipo witi traditional pipo enta the game mek doomoh trong.
SDF di swaar seh if doomoh no borleh for NW SW like CoroCoro fit enta do “ndon” for deh baad fosikaseh anglophone crisis don makam way for waka free no deh, town don turn upside-down and Yi trong for dohmoh CoroCoro Inside da kana kana secteur.
Na yi weh dem don tok seh mek Ngomna draw bak all ketuh dem for NW SW mek dem hold dia sikin so da dohmoh for CoroCoro fit take place.
Asaa CoroCoro di mek business pipo di suffer for ousite, SDF say mek big katika for ngola (Nkunkuma) hustle some sumor dooh choko business pipo deh, mek dem no over crydie.
Oga Joshua Osih Inside the book cut cafe for hospital bollo pipo for the better bollo weh dem di do since CoroCoro jump enta mboko, addam deh SDF go tanap for dia bak all tam.
Bamenda Boy for Cameroon
Bamenda boy this is amazing I like this tori
That your pidgin strong and e Di talk time for man for readam understand. Put simple pidgin like my own so pa.